Posts

Showing posts from November, 2018

Make Una See Davido N108m watch!

Image
Make una see wetin Davido carry put for hand.  This pikin wey go soon turn 26 years wear one $300k Richard Mille watch come carry im hand go Instagram come dey do yanga. If person wan buy that kain watch for Nigeria e go cost N108 million!!!