Make Una See Davido N108m watch!

Make una see wetin Davido carry put for hand.  This pikin wey go soon turn 26 years wear one $300k Richard Mille watch come carry im hand go Instagram come dey do yanga.
If person wan buy that kain watch for Nigeria e go cost N108 million!!!




Comments